News Pidgin Sports Sportso World news PSG don sign Brazil football star, Neymar from Barcelona, go payam £782,000 a week Unknown 22:31:00 Add Comment Unknown Paris Saint-Germain (PSG), don sign everi everi wey concern Brazil football star, Neymar from Barcelona as dem break world record fee wey ... Read More
Celebs Gists Pidgin World news Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo. Unknown 11:26:00 Add Comment Unknown Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo. The actor wey dem invite enter the United ... Read More
Gists Local news News World news Wicked woman dump her new bone pikin inside pit latrine minute after she born am. Unknown 12:39:00 Add Comment Unknown Maria Chepterit , wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguria court, say she dumped her newborn piki... Read More
food Lifestyle World news See the woman wey ready to Die to get world largest Hips. Unknown 11:56:00 Add Comment Unknown Na wah oo, one woman, don ready to do anything to mek sure say, she break world record of biggest hips, after all the warning say she fit di... Read More
Lifestyle News politics World news Norway don plan to ban full-face hijab inside schools and university Unknown 06:42:00 Add Comment Unknown Norwegian government dem, for on Monday don carry wan bill say mek dem ban the full-face Muslim hijab inside all the schools, from nurserie... Read More
football Sports World news Lionel Messi don swear say im go end im football career for Barcelona FC. Unknown 21:25:00 Add Comment Unknown Lionel Messi don yarn say, im go die for Barcelona FC, as to finish im football career. “It’s what I have always dreamt of and what I ... Read More