Maria Chepterit, wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguria court, say she dumped her newborn pikin names pit latrine, so the pikin go die.
Dem drag the pikin alive on Wednesday from the latrin for Murkwijit village, Kapenguria constituency inside West Pokot County.
Neighbours dem yarn say, dem save the pikin after dem hearam dey cry for night, con rush am enter Kapenguria County Hospital.
Nairobi News yarn say,
Chepterit, use her hand born the pikin around 2am, on Wednesday, con shappaly dumpam inside pit latrine.
Na there police for arrest am her, con carry her enter court.
The mama wey don already get four children, tell court say, true true, she really comit this badness.
She yarn say, she comit this badness after she quarrel with her husband, wey say no be im give her belle.
Court don yarn say she go remain for police station, untill dem sentence her.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
About 40,000 French people don come out dey shout say, dem want mek Barack Obama, be their Presido.Some French Citizens, don come out dey yarn say dey wan hire Barack Obama to be the president of Fr
See the woman wey the new Gambian Presido Adama Barrow give Vice Presido.Dem don name Ajaratou Fatoumata Tambajang, as the Vice Presido of The Republic of Gambia. Tambajang
Cristiano Ronaldo, don cross im heart say, im must deal with one German Magazine after dem claim say, im pay woman $375K, after im rape her. Cristiano Ronaldo, don vex con seriously bash one German magazine, for say dem claim say, im rape o
#grammys2017 Adele beat Beyonce, Justin Bieber, Drake and Sturgill Simpson, to win Album of the Year for the ogbonge Grammy award.Adele don win one the biggest Grammy Awards 2017, as she Win the Album of the Year.
This n
ConversionConversion EmoticonEmoticon