Dem don name Ajaratou Fatoumata Tambajang, as the Vice Presido of The Republic of Gambia. Tambajang, na one of the people, wey mek sure dem drag, the former presido Yahya Jammeh, wey don spend many years for office.
Dem say, na she gather people, wey bring about the December 1, 2016 election wey pursue the former presido from office.
Halifa Sallah, wey be the spokesperson for President
Adama Barrow, announce this one on Monday, for one Press Conference wey shelle for Banjul.
Dem Born the mama of eight children,
Ajaratou Fatoumata Tambajang, for October 22, 1949 inside Brikama, Gambia.
She been be, the former United Nations Development Program (UNDP) for gender/development, she con still been be cabinet minister, wen presido
Yahya Jammeh dey office.
She be Minister ontop Health matter, and Social Welfare and Women’s Affairs.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
We don hear say, Hip hop group Migos beat up singer Sean Kingston anyhow.Tori don come out say Migos beat up singer Sean Kingston, for on Tuesday afternoon.
Migos wey b
''My name na Peter The Rock, you hit me, you die, I hit you, you die" Ayo Fayose aka peter the rock yarn.Ekiti state governor, wey be Ayo Fayose aka Peter the rock, enter AIT yesterday, where im for
10 people nayim die, and 50 people injure wella for Bomb gbege wey shelle for Russia.Dem don close all underground stations inside Russian city for St. Petersburg, after serious explos
Bill Gates, Warren Buffett, Mark Zuckerberg, & More come out for Forbes 2017 Billionaires ListMicrosoft Founder Bill Gates, don come first for the fourth time again for Forbes 2017 Billionaires
ConversionConversion EmoticonEmoticon