"Your life fit be the Only Bible some People dey read, How you dey live your life?"
Everybody get im own life to live, that one na true. but the koko be say, how you dey live your life?.
Some people wey no fit enter church or open bible dey look up to you, to learn from you, but wetin dem dey really dey learn?
If you call yourself christian or Muslim, which character you get, wey go mek people repent from their bad ways, con follow you good way.
To be better person no easy, but mek sure say, people learn better thing from you. that one go show weather you be better christian or Muslim.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#kwekeQuote "No Stop to learn, because life no go stop to teach."
PidginQuote: No Stop to learn, because life no go stop to teach.
Things dey change, new thin
#KwekeQuotes "No matter how you dey feel, Get up, dress up, show up, and no ever Give Up"
"No matter how you dey feel, Get up, dress up, show up, and no ever Give Up"
Yes, we know sa
#KwekeQuotes "You never too old to mek another goal or dream another dream"
"You never too old to mek another goal or dream another dream"
Everybody get purpose for this
#KwekeQuote "No stop wen you don tire, stop wen you don finish."
PidginQuote: No stop wen you don tire, stop wen you don finish.
You need to push yourself,
ConversionConversion EmoticonEmoticon