Oya na, Naija to the world!
Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world.
This one dey come after
Nicki hola
Wizkid for weeks wey don pass, where she show say she really like Naija music.
Wizkid wey enter Naija recently, release like 20 songs, within 4 days wey im features top Naija musicians like
2Baba,
Flavour,
Tiwa savage,
Phyno and
Mastercraft and the once wey we never know if im feature.
This one show say, the come closer Boss, still dey fill Naija sounds as im dey enter the world.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Davido don set to sponsor every every wey concern the small boy wey sing im song, after video enter everywhere for social.5 days ago, video of this small boy enter everywhere for social media, as the boy sing Davido "IF"
Senator Ben Murray Bruce use goat describe Naija politicians. Senator Ben Murray Bruce wey dey represent Bayelsa East and the founder of Silverbird Group, enter
Runtown girlfriend don carry belle, and pikin go soon come out.Selena, wey be singer Runtown Girlfriend announce this beta tori for Instagram as she share picture
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
ConversionConversion EmoticonEmoticon