One Instagram user enter her page dey blast nonsense comot from Davido head yesterday, after she see one photoshopped tweet for twitter, wey say, Davido blast Biafrans, say im Billionaire papa fit buy the whole Igbo Lands.
Well this Instagram user no know the full gists, naso she enter her page, blast Davido anyhow yagayaga.
Read wetin she yarn..
"Yet it couldn’t buy u some sense. Motherfucker# u all saying stupid tins to me. I say fuck u & ur generation. Before u say some shit to me,go get this motherfucker some sense. U dogs following him around I’m talking to u dirty black asses.
That one no reach her oo, she enter Davido DM dey still blast craze and nonsense from Davido head.
ConversionConversion EmoticonEmoticon