Senator
Ben Murray Bruce wey dey represent Bayelsa East and the founder of Silverbird Group, enter im twitter give Naija politicians beta shade.
The Business man and senator. Post for im Twitter yesterday evening, dey call Nigerians from Northern, Southern, Eastern and Western regions, tweet say goat beta pass Naija leaders.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Big bear nearly use man do afternoon food after the man wyn am with food.One Big Bear nayim nearly use one man do afternoon food, after the guy wyn am with food, as the guy
Vice presido, Yemi Osinbajo don beg NASS say mek dem approve $1.49bn loan for 10 states inside Naija.Vice Presido, Yemi Osinbajo don write letter give the National Assembly, dey tell dem say, may dem
"Presido Buhari go enter Naija before June 11" ex Abia Governor Izor Kalu yarn.Ex-Abia State Governor, wey be Orji Uzor Kalu, on Sunday, don yarn say Presido Buhari health don de
Comedian I Go Die yarn im own after FG plan to ban Movies and Music video shoot outside Naija.FG wey plan to stop Naija Entertainment industry, say mek dem no art or shoot their video for outsi
ConversionConversion EmoticonEmoticon