Skales land new house for im mama, as im promise say im go do



Music Artists Skales don make happen the promise wey im promise im self as im land im mama new house.

Skales cops a new house for mama

Trust me, this year don be better year for Skales, as im don land better collabo with artists and endorsement from telecommunications company like MTN, and to count, the number of show wey young skales dey go.

No doubt according to Skales, na hard work, prayer, and put your head for wetin you really want, nayim go mek you get wetin you want.

im share im happiness for IG, as im don do wetin im promise imself.

Read wetin im talk
"Set a goal for myself to cop a crib for my mama..so excited I did it finally...mama's new crib alert ...GOD BLESS HER..YOU CAN DO Anything in this life just pray work hard and stay focused #beinspired."


Previous
Next Post »

Featured Video