FG wey plan to stop Naija Entertainment industry, say mek dem no art or shoot their video for outside country.
This yarn from FG don bring plenty mouth inside the matter as many artist no gree this kind talk wey FG put for table.
First na the P square brothers..
Comedian I Go Dye con chuck mouth for the matter.
And we like im yarn
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
Mercy Johnson don pour praise ontop her husband as dem swear her in, as the SSA to Kogi State Governor Yahaya Bello Pidgin News: "Odi, I worship the very ground u walk on. Thank you for every opportunity, love,
Nicki Minaj share picture for Instagram as she dey flow with Wizkid.Oya na, Naija to the world! Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world.
This on
Check out five things you no know about our #MCM Harry Song.Our #MCM Land ontop the samakwe crooner Mr Harry Song
Harry Song, na Nigeria singer, so
ConversionConversion EmoticonEmoticon