The Ogun state police command, don arrest one mama,wey name
Bisola Olukoya, for say she beat her 16 years old son anyhow,
Tosheeb Olukoya to death.
This badness shelle for No 40, Ifelodun street Onifad Itele, Ogun state on March 17th.
Abimbola Oyeyemi, wey the state police command, yarn say,
Bisola use plank, nack the boy for head, when she dey try to correct im. na there the boy for fall con die.
She collabo with her husband, bury the boy for ground, for their compound, before she tear race from house, enter Iyana Ipaja, inside Lasgidi, where dem for arrest her.
Neighbors dem, nayim yarn the matter give police, na so police chuke beta eye inside the matter, traced
Bisola, enter Iyana Ipaja, where she for dey hide.
Police don carry her enter Ogun state, where court, go for chuck eye for her matter.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Photos: Actress Mercy Aigbe Gentry 7 years marriage don crash after her husband Lanre give her major beating inside the marriage.LIB don come out dey yarn sey Mercy Aigbe marriage don crash after her husband give her major beati
Ex-AIT Chairman, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Iwuanyanwu, don open new party, APDAFormer Chairman for AIT and chief for PDP, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Any
Barbed wire kill thief as im try to jump fence inside Kogi state.Everyday for the thief, one day for the owner, na there God for catch this one.
One thief Die a
EFCC don see about $38m, N23m and £27,000 inside one house for IkoyiEconomic and Financial Crimes Commission (EFCC) don fine another big money inside one House 1
ConversionConversion EmoticonEmoticon