Upcoming singers, abi na fans we go call dem, gather on Wednesday in front of
Davido new house wey im just renovate for lekki.
As the matter be, the singers dem, perform in front of
Davido house, so that im go come out, and maybe, im fit find something for dem.
The "IF' singer post as dem dey perform for Snapchat.
See more photo below..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Comedian I Go Die yarn im own after FG plan to ban Movies and Music video shoot outside Naija.FG wey plan to stop Naija Entertainment industry, say mek dem no art or shoot their video for outsi
Comedian Basket Mouth yarn how social media dey affect relationship inside Naija and obodo.Naija Comedian Basketmouth enter im instagram page con yarn how social media dey affect relationshi
Congratulobia Runtown And im Girlfriend, Selena Leath don release their first pikin, Baby Boy!!!Nigerian singer, songwriter and producer, Runtown and im American based girlfriend, Selena Leath, d
We don wait tire to see Cobhams Asuquo Album "For You" oya see the album list wey im release.Cobhams Asuquo wey be Award-winning producer, musician and songwriter, don release im tracklist, fo
ConversionConversion EmoticonEmoticon