As i see this Picture, tears waka leave my eyes, this na wetin children dey face inside IDP camp, as food no dey, to help dem survive, this kind bad thing wey dey shelle for that area.
Falmata na 14 months old Pikin, she no dey eat better food, as he be, she don turn to skeleton finish, she be one of the children wey dey IDP camp inside Maiduguri, Borno state.
Na God go help us
Photo credit: ACE Charity
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“Government shouldn’t involve themselves in domestic violence cases” Mercy Aigbe husband Lanre advice Government after dem release from kirikiri prison.E never too tey wey dem release Mercy Aigbe Husband Lanre Gentry, im don come out dey advice Govern
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
Comedian Basket Mouth yarn how social media dey affect relationship inside Naija and obodo.Naija Comedian Basketmouth enter im instagram page con yarn how social media dey affect relationshi
Lagos state police gbag man wey dey sell fresh human skull for N1million.The Lagos state police command don gbag one 45-year-old Lucien Tusume, wey be ritualist with human
ConversionConversion EmoticonEmoticon