WIzkid yaff join bad gang, check out im new hair style.



Music star Wizkid, don join Bad, as im join Olamide, Lil kesh change Hair style.


Image result wey dey for wizked

Today wizkid enter  Instagram today, March 17, 2017. con post new picture with new hair style, wey dem dey call Blonde.


Wizkid Join Olamide, with Blonde style, as im capture for IG say "Issa Vibe," 

Wetin you think? this style fit wizzyyyy?

Check out the new hair style below..

Wizkid shows off new look




Previous
Next Post »

Featured Video