Which Kind prayer be this?. The heavens shall open.
As he be, along boundary road yesterday, na so some chosen members, dey pray/dance ontop kpoto-kpoto water.
And I con dey ask myself say 'wich kind prayer pattern be dis one again?'.
Lol...All dis chosen members no go kill person with laff...see as dem busy dey dance/pray ontop kpoto-kpoto water for the video....
Abeg watch the video below make you laff small.
ConversionConversion EmoticonEmoticon