Man wey three men rape for Congo, yarn wetin shelle with BCC.



Stephen Kigoma, na man wey survive rape. dem  rape am for one gbege wey shelle for im village inside the Democratic Republic of Congo for 2011, but the man no gree tell anybody wetin really shelle since the rape.


The man fly enter Uganda for 2011, where im for go for medical help, after im former physiotherapist doctor, wey dey treat am for back problem, realize say, im problem pass becareful, as im get many injuries.
Na there dem for carryam go doctor wey dey treat people wey survive rape.

Read wetin im yarn for one interview with BBC

“If I talked about it, I would have been separated from the people. Even those who treated me would not have shaken my hands’ 

 ‘I hid that I was a male rape survivor. I couldn’t open up because it’s a taboo. As a man, I can’t cry. People will tell you that you are a coward, you are weak, you are stupid. They killed my father. Three men raped me, and they said: ‘You are a man, how are you going to say you were raped?’ It’s a weapon they use to make you silent’.

Previous
Next Post »

Featured Video