Nigerians don tire for the gbage wey they shelle between the two Ejima,
Peter and
Paul as their matter nyim dey reigh for social media now.
Today
Paul Okoye, enter im Twitter, con give im brother
Peter one small substly shade.
Paul yarn say may PSquare fans stop to taggam for any beer parlor or restaurant for America, since im dey for Naija.
As the matter be,
Peter suppose perform for one “Lounge/restaurant”, inside US for Naija Independence day party ontop October 1st..
Peter understand the levels wey Paul dey play, con answer am face to face for social media.
Read below.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
“Fuck You, You’re An Idiot, Dirty Looking Igbo Smoker” – Timaya blast Eedris from left to center Ontop Instagram.The Agberipapa 1 of Bayelsa Timaya, don para enter IG, con give rapper Eedris Abdulkareem better la
Musical Taliban Oritsefemi don pack enter im multi million naira house for Lekki phase 1..Nigerian singer, Oritsefemi Majemite Ekele, wey start from Ajegunle, enter Festac, later enter Ikej
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
ConversionConversion EmoticonEmoticon