Mavin Records singer, Iyanya don release new mek sense pictures wey go mek girls run after am.
The Hold On and Up 2 Somtin singer, wey Temple Management dey manage, go soon release im new EP wey im call Signature, on March 28th. nayim mek am release this new pictures.
Kelechi Amadi-Obi, wey be Oga kpatakpata of ace photographer, nayim snap this picture, and
Damilola Oke of MsModish, nayim give am this style.
As he be,
Iyanya, don ready to leave mark, ontop this ogboge music industry, as im show face for Jay Z's Roc Nation New York office, con perform for Big Brother Nigeria.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"I was nobody before đ©đ©. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
Photos: lolz see the cloth wey South African Dancer, Skolopad slay enter The South African Music Awards. South African Music Award wey shelle on Saturday 27th May 2017, inside SunCity bring plenty s
Ex Big Brother Naija, house mate ThinTallTony react after after fan wish am plane Crash.Ex Big Brother Naija, house mate, Thin Tall Tony share picture of im self, as im board plane,
Check out this 4 simple ways to keep your wardrobe cleanEh eh Gudu afternoon for this afternoon, hope say ya afternoon dey go kulele, nayim we say mek we y
ConversionConversion EmoticonEmoticon