Graphic photos: See Man and him wife wen dey burn to death for their house inside Benue



Early monmon on  Saturday May 28th, somemen with gun gbege one man house wen name na Joseph Msen Akosu con kill him and him wife con burn dem join.

This one happon for Abinsi, Guma LGA for Benue State. Dey say wetin cause this bad thing dey never know but somepeople say na because of land wahala between  Tivs people.

Security agencies don take  charge of the area so that peace go dey. As he dey go,  the Chairman of Guma LG don mek plan to take catch people wen cause this gbege.


Previous
Next Post »

Featured Video