Boko Haram dem don kill one Nigerian army Lieutenant inside one gbege wey shelle for Magumeri town inside Magumeri Local Government Area of Borno State on Wednesday, March 15th,
One source yarn say, Boko Haram dem, gbege the Lieutenant AC Oguntoye and im paddy dem, wen dem dey go Gubio, as dem dey come back from one shooting competition, wey shelle inside Monguno.
As he be, dem gbege dem, sotee, dem no get anywhere to chuck head for Magumeri, and dem scatter house, and police station for the town.
Still ontop the matter, the Boko Haram dem, carry 10 utility vehicles enter the area, dey shot and gbege.
Nigerian police release one press statememt, say one police Sergeant Haliru Aliyu, die ontop the matter, while some injure wella, from the gbege.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Nicki Minaj share picture for Instagram as she dey flow with Wizkid.Oya na, Naija to the world! Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world.
This on
Watch Video: Stephanie Otobo, don share original screen shot of her video chat with Apostle Johnson Suleiman.Stephanie Otobo, been yarn say, na she be the ex mistress of Apostle Johnson Suleman, wey be Genera
Vice presido, Yemi Osinbajo don beg NASS say mek dem approve $1.49bn loan for 10 states inside Naija.Vice Presido, Yemi Osinbajo don write letter give the National Assembly, dey tell dem say, may dem
Presido Buhari don cancel im plan to waka enter Sambisa forest.Presido Muhammadu Buhari don cancel im waka, as im plan to enter former head quarter for Boko Haram
ConversionConversion EmoticonEmoticon