Olajumoke Orisaguna, wey celebrate her one year anniversary, some days ago, as she mark one year wey God take
TY Bello bless her, enter new mek sense photos.
The Oni bread, wey turn model, photobomb
Tinie Tempah photoshoot with
TY Bello last year, and the way she pose mek sense, na there
TY Bello for like the poseing con bless her.
Read also:
Olajumoke, Oni bread wey turn model, celebrate one year of blessings, as she share free agege bread.
Now she don open new make sense pictures for her instagram page today.
Photo Credit:
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
WIzkid yaff join bad gang, check out im new hair style.
Music star Wizkid, don join Bad, as im join Olamide, Lil kesh change Hair style.
Today wizk
"Presido Buhari go enter Naija before June 11" ex Abia Governor Izor Kalu yarn.Ex-Abia State Governor, wey be Orji Uzor Kalu, on Sunday, don yarn say Presido Buhari health don de
#BBNaija2017 winner EFE yarn how im take get the slang “Based on Logistics”
Tori been dey come out say BBNaija2017 winner EFE, thief the Based On logistics slags from another
ConversionConversion EmoticonEmoticon