"Money nayim matter pass love o, mek the money first". Iyanya yarn.
Yes for one interview with The Nation, the Mavin singer yarn why im break up with
Yvonne Nelson, wey be Ghanaian actress
Iyanya yarn say, money suppose come before love, and seems im dey hustle, e dey hard for their love matter, to stand gidigba, so im need to troway that one.
Read wetin im yarn...
"We broke up because we hardly had time for each other.
"So, it’s like every time she flies from Ghana to Nigeria during that time I dropped Kukere, I was hustling and I would do four shows in a day and I will make 2million because I was a hustling boy and any call at any time I was going for it.
"So, I won’t say because I was in love with a woman, I’m going to see money and I’m going to lay back."
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Watch the trailer of Yewande Adekoya New Film wey feature Mercy Aigbe, Joke Muyiwa, Afeez Eniola “Iyawo Adedigba”Yewande Adekoya, nayim produce this ogbonge film, wey you need to watch, as she don set to release
“Yankee Passport No Be Baba Blue, E No Dey Cure Frog Voice,” – Wizkid give Davido beta subtle.wizkid don give Davido one major subtle shade for twitter, wey don enter everywhere for social medi
Today na Baddosneh Olamide Birthday!, the Boss release video of ‘Journey of a Thousand Miles’ to celeb im Day!Yes o, today na YBNL Oga Olamide Birthday!, and we dey wish am long life and plenty jollification a
Ice prince share fine photo of im son Jamal graduation day.Ice prince enter Instagram con share this fine picture of him pikin Jamal Zamani graduation day.
ConversionConversion EmoticonEmoticon