After 13 years. Popular Nigerian TV show, wey be ‘Who Wants To Be A Millionaire’ don finally end for the first since 13years ago.
The host,
Frank Edoho, enter im social media con announce say MTN Nigeria wey dey sponsor the show, don carry dem hand comot.
The 13th season of the popular family quiz show end yesterday, June 25, 2017 and e no go come back until dem get new sponsor.
The show management dem sef, yarn this one for their Twitter page.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Big bear nearly use man do afternoon food after the man wyn am with food.One Big Bear nayim nearly use one man do afternoon food, after the guy wyn am with food, as the guy
Happiness catch Desmond Elliot as im wish im fine wife Happy Birthday.Lagos state House of Assembly member and actor, Desmond Elliot waka enter Instagram, celebrate im f
Police for Ghana don yarn say, Tonto husband no beat her, after she yarn say her husband beat her anyhow for Ghana.Earlier this week, Tonto Dikeh enter interview, where she for yarn about all her marriage wahala wi
#IWD2017 "Women nayim get earth, weather you like am or not!" By Godsgift Ajomafuwe
"Any society wey no honour their women, that society go loss and no body go fit find am." Ob
ConversionConversion EmoticonEmoticon