The Federal Government don yarn say Monday, June 26 and Tuesday, June 27 go be Public Holiday as to mark Eid-el-Fitr.
Minister of Interior, wey be retired Lt.-Gen.
Abdulrahman Dambazau, nayim helep FG yarn this one on Thursday inside Abuja.
Im yarn say mek Muslim dem use this their celebration, take pray for peace, and unity wey go mek Naija better pass the way e dey.
Dambazau still tell Naija people stop to hate demsef or use bad language against demsef, as to join hand with presido Muhammadu Buhari to mek sure say Naija strong kakaraka.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"Naija Economy, dey sick just the way missing presido Buhari dey sick". American news network yab Naija for one article. CNBC, wey be American news network, don yab Naija anyhow, for one article wey dem put for their web
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
“Even the Devil Cannot Stop me”. Mercy Aigbe ready to bounce back to work even with her marriage wahala, as devil no get mouth for her matter.Mercy Aigbe marriage wey crash na one matter wey still dey trend for Social Media, as her husband j
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
ConversionConversion EmoticonEmoticon