“Even the Devil Cannot Stop me”. Mercy Aigbe ready to bounce back to work even with her marriage wahala, as devil no get mouth for her matter.



Mercy Aigbe marriage wey crash na one matter wey still dey trend for Social Media, as her husband join the same force with Tonto dikeh husband.


But the matter be say, the mama of 2, don come out dey say, nothing go stop her enter work again, even as she get marriage wahala with her husband Lanre. People don dey tell her say, mek she slow down, but she capture  “Even the Devil Cannot Stop me”.

She yarn how her husband nearly kill her, say the reason wey she still dey the relationship na because of her children and say, the matter dey court sha, where judge dem dey chhuk eye inside the matter.

Read wetin she yarn ontop the matter..

“The case is no longer between my husband and I. It is now between the Office of Public Defenders, Lagos State Ministry of Women Affairs and my husband. The officer is the one handling the case,”

“I endured all the things that I went through in his hands because of my children and also because of the fact that people look up to me as a role model. I have been through a lot and I pray and fast a lot so that things would go on smoothly. I have been praying and enduring a lot but this last time, the beating was brutal and he almost killed me.”



Previous
Next Post »

Featured Video