Burna Boy don react to some fans wey dey claim say, im be their role model, but the Dance hall Singer, enter im social media, con let dem know say, im na just 25 years old, and im no be anybody role model.
Burna Boy tell those fans say, mek dem no see am as their role model, say im don past through many challenges for life, and say im dey leave im real life.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Cobhams Asuquo album "For You" cost N40m to produce after five years wey im don work to release am.Cobhams Asuquo release im debut album, For You, on Sunday, March 12, 2017.
As he be, Cobhams As
"I was nobody before 😩😩. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
See the 70 years old Baba wey sidown dey write the 2017 UTME Examination. One old Baba, nayim dem see dey write the 2017 UTME Examination.
AS he be, this Grandpapa go de
ConversionConversion EmoticonEmoticon