One old Baba, nayim dem see dey write the 2017 UTME Examination.
AS he be, this Grandpapa go dey around im 70's, but the man still won go school sha.
Dem see am for for MIS Adeyemi College of Education inside Ondo State today.
well this matter don gather question, as people don dey ask why? wetin im need the Jamb result for sef? If you ask me, na who i go ask?
Maybe NTA go employ am, or hmmm im don promise im sef se im go finish university before God call am.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Ex-AIT Chairman, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Iwuanyanwu, don open new party, APDAFormer Chairman for AIT and chief for PDP, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Any
Police shot 500 level FUTA student Die, for one kulele we no go gree waka, wey dem do for im village.One 500-level student for the Federal University of Akure (FUTA), nayim we hear say police kill for
"Work with me or ill drop diss track" Vico threaten Don JazzyNigerian rapper Vico don threaten Don Jazzy say im go drop diss track ontop Don Jazzy head if the M
Senator Ben Murray Bruce use goat describe Naija politicians. Senator Ben Murray Bruce wey dey represent Bayelsa East and the founder of Silverbird Group, enter
ConversionConversion EmoticonEmoticon