One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gree reason matter with am for inside Labone, Ghana.
Tori wey land enter our ear, say the lady waka comot from the relationship with her pikin dem, enter her anty house, as she no fit bear the beating wey her husband dey do ontop her.
The man wey try to go collect im woman back inside the relationship, para anyhow, as the woman stand say she no go follow am.
Na their the man for enter her anty house, cut the woman anyhow yagayaga. Neighbor wey see her, rush her go hospital, but before dem reach hospital, she don die.
As he be, police don gbag the man.
Read wetin people dey yarn ontop the matter.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Many die as Nigerian Military Jet Mistakenly Drops Bomb ontop IDP Camp for Borno.One Nigerian military Jet, nayim we hear say Mistakenly drop bomb inside Rann IDP camp, f
One twitter user tweet say, one senator son, touchlight 7 years old pikin for anus to death, scatter all her Organ.Pidgin News: One twitter user, wey handle na @fulannasrullah, tweet for tweeter say, one senator so
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
Wicked woman dump her new bone pikin inside pit latrine minute after she born am.Maria Chepterit, wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguri
ConversionConversion EmoticonEmoticon