This fine woman wey name na Queen Ann Ochanga and her husband to be, nayim get serious accident die as dem dey travel from Port Harcourt enter Lagos
Wetin dey pain we wella ontop this matter be say, she just Engaged.
As he be, Ann study International Trade Relations inside Coventry University, United Kingdom.
 |
Her last post for facebook na on May 12 |
 |
Her friend Maria Enew Ogboji confirm this one for Facebook. |
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Davido don set to sponsor every every wey concern the small boy wey sing im song, after video enter everywhere for social.5 days ago, video of this small boy enter everywhere for social media, as the boy sing Davido "IF"
Just like Jesus and Lazarus, Apostle Suleman bring back dead pikin to life for Cameroon. As we dey talk, Apostle Suleman dey Cameroon for one ‘Help From Above’ programme.
Tori wey dey
Fans para after DMW singer Mayorkun yarn say im rent full Cinema go watch “Banana Island Ghost” for Owerri.AS he be, DMW Singer, Mayorkun, don do something wey mek everi body dey talk for social media, afte
PSG don sign Brazil football star, Neymar from Barcelona, go payam £782,000 a weekParis Saint-Germain (PSG), don sign everi everi wey concern Brazil football star, Neymar from
ConversionConversion EmoticonEmoticon