Sure Boyz Gang/Mind Of Billionaire presents don realise one Ogboge Hit Track wey dey call "10k"
Bros this gbedu mek sense die as he feature one of Ghana Rap stat
Sakodie, Plus Naija artist
Section ,
RayCruz and
l.Kelly the south south boy..
Dope Song you go love to hear over and over again
Oya download the song
10K HERE
Follow dem ontop instagram for
Section @section_beat ,
Raycruz @iamraycruz ,
L.Kelly @itsLkelly and
Sarkodie for
@sakodie1
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Toyin Abraham new movie ‘Alakada Reloaded’ don mek N50m inside Naija cinema for the first week.32 years old Nigerian Actress, wey be Toyin Abraham‘ don yarn say her new movie ‘Alakada Reloaded’
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
“Yankee Passport No Be Baba Blue, E No Dey Cure Frog Voice,” – Wizkid give Davido beta subtle.wizkid don give Davido one major subtle shade for twitter, wey don enter everywhere for social medi
“My dogs eating better than some of y’all”. Davido brother Adewale Adeleke yarn.Singer Davido brother, Adewale Adeleke, don come out dey yarn say, im dog eat beta pass some o
1 comments:
Click here for commentsThe song make sense section sakodie l Kelly I dey fell the gbedu
ConversionConversion EmoticonEmoticon