EFCC collect $9,772,800 and £74,000 from Andrew Yakubu, as im hide the money inside one fire proof safe. for one mud house.
The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), don collect $9,772,800 and £74,000, from the former Group Managing Director, for the Nigerian National Petroleum Corporation (NNPC)
Andrew Yakubu.
Wilson Uwujaren, wey be the EFCC talk talk person, for one statement yarn say, dem gbege the place, after dem hear one approko, about the money.
Dem yarn say, as dem reach the place, the Care Taker, wey be
Bitrus Yakubu, and younger brother to
Andrew Yakubu, yarn say na Andrew, get the house the safe, where dem for see the money.
For February 8, 2017,
Mr. Yakubu, yarn for one statement say, nayim get the money, say na person, wey im no go fit mention, give am as gift.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Goodluck Jonathan don yarn say PDP, go get up from sleep again.Former Presido, Goodluck Jonathan, don comout dey yarn say, Peoples Democratic Party (PDP) go get u
Video: Gov Akinwunmi Ambode, don show us say im sabi play Table Tennis wella.Watch as Gov Akinwunmi Ambode show us im skills ontop table tennis for surulere.
Akinwunmi Amb
Governor Ambode change to Oliver twist ask for another two Police Area Commands for Ikorodu and Badagry Lagos State Governor, Mr. Akinwunmi Ambode on Thursday don ask for another two Police Area Commands
FG don declare May 1st as Public Holiday. Federal Government don yarn sey Monday, May 1, 2017, go be public holiday, based on workers Day.
ConversionConversion EmoticonEmoticon