"No stop to do your best, because person no tell you Thank you"
Na better thing, if person hail you for wetin you dey do o, as he go mek you won put all your best, inside that thing.
But what if no body hail you, no body reason your face, what if dem tell you say wetin you dey do no make sense. wetin you go do that time?
All these things fit discourage person, to no continue wetin im like to do.
But my brother, no be about them, na about YOU.
If you really won mek am, forget weather, person hail you or not, all you need to do, na to focus on wetin you dey do, because you believe say better, go come out.
Use your time work that thing well, so later, na dem dem, go dey beg to hail you.
just continue, no reason Uche face, but your face.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#KwekeQuotes "If you work just for money you no go get am, but if you love wetin you dey do. success go be your own" Ray Kroch.
"If you work just for money you no go get am, but if you love wetin you dey do. success go be your
#KwekeQuotes: I no dey competition with anybody, i just dey do the best wey i fit do, con do beta, pass the one wey i do yesterday.
PidginQuote: I no dey competition with anybody, i just dey do the best wey i fit do, con do beta,
#KwekeQuote Weather you think say you fit, or you think say you no fit, you still correct. Harry Ford.
PidginQuote: Weather you think say you fit, or you think say you no fit, you still correct. Harry
#KwekeQuote: No empty your pocket because you won show say you rich.
PidginQuote: "No empty your pocket because you won show say you rich."
Because say, y
ConversionConversion EmoticonEmoticon