PidginQuote: "No empty your pocket because you won show say you rich."
Because say, you won show yourself, just to tell people say you hole pay, you con empty your pocket, when you no say nothing dey your hand.
My brother, i datch you sense. in Jesus name Amen.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See Photo: IG of Police Idris Ibrahim pay Governor Ambode August visit as im enter Lagos House, Ikeja, on Thursday.Inspector General of Police, Mr. Idris Ibrahim waka enter Lagos House, Ikeja, on Thursday, August 3
Senator Ben Murray Bruce use goat describe Naija politicians. Senator Ben Murray Bruce wey dey represent Bayelsa East and the founder of Silverbird Group, enter
This fine lady and her husband to be nayim Die for serious accident as dem dey travel.This fine woman wey name na Queen Ann Ochanga and her husband to be, nayim get serious accident die
HushPuppi blast Kcee and Oge Okoye, use style call dem picture thieves.Today HushPuppi share photo of Dollar for snapchat as im board First class plane, con show us im Pa
ConversionConversion EmoticonEmoticon