See why Efe go Win the #BBNaija2017, as major celebs go die ontop im matter based on logistics.



Yes o, Major celebs inside Naija don show say dem go die ontop Efe matter. from AY to I Go Die, To BasketMouth, Ali baba, WizkidOlamideChioma Akpotha and more.



Sote IGoDie re brand im moto, spend thousands, for people to vote for Efe, warri people carry Efe matter for head, every where just dey hot ontop Efe based on logistics. Even Efe bread don come out..

Ok na we just dey hope say no be noise dem dey mek. base on say warri no dey carry last..

Oya see dem below..









A post shared by Kweke O!!! (@kweketori) on


Previous
Next Post »

Featured Video