Based on logistics,
Efe carry the money enter house, and trust me, Warri no fit carry last!
Efe, na graduate of Economics, im con still be rapper,
And now
Efe beat, all the 14 contestant carry the 25million, and brand new Kia Sorento SUV car, based on say, warri no fit carry last.
Efe get 57.61 Vote,
Bisola get 18.54 Vote,
TBoss get 13.60 Vote,
Debie Rise get 8.78 vote, while
Marvis get 1.47 vote.
Base on the celebs and people wey stand for Efe back inside warri, nayim mek Efe fit win this one.
Congratulobia to Efe
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#BBNaija Big Brother Naija winner Efe, don deny tori wey say, im unfollow 2000k people, wey im been dey follow, for im Instagram page.Today, tori fly up and down say, Big Brother Naija Winner, Efe, unfollowed over 2000k people,
#BBNaija house mate Bassey, don start to act film with star actress Ini Edo.This one na beta thing for Big Brother Naija ex housemate, Bassey, congratulobia!
Bassey yarn
"He is an amazing husband and father" - Thin Tall Tony wife, Audi Offiong, support her husband after im touchlight Bisola for #BBNaija2017 House.Audi Offiong, wey be wife to Big Brother Naija contestant, Thin Tall Tony wey dem evict, don come o
Naija Senator want mek dem ban Big Brother Naija, as na Kissing, sucking and fingering nayim full inside.One Ogun state House of Representatives member, wey name na Segun Adekoya, don cry say mek dem ban
ConversionConversion EmoticonEmoticon