The Only Place wey Success for come before work, dey inside dictionary. Donald Kendele.
Yes the only place na for dictionary, but for real life work come before success.
To mek am for life, you need to work, and understand wetin you dey work for, why you dey work for that thing, and if that hing go solve problem, and the koko na, if that thing go give you money.
Some people sit down for house dey think say manner go fall come from heaven, or success go just waka come.
Plenty rich men today, start from somewhere, and dem know where dem dey go, and why dem dey go there, and dem use wetin dem get take solve problem.
But before dem fit get that success, na work, nayim dem carry follow body.
Wetin be your dream?, wetin you won get for this life?, my brother na work work work, nayim go fit help you get am.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#KwekeQuote "If you no fit handle stress, you no fit handle success."
PidginQuote: If you no fit handle stress, you no fit handle success.
For you to mek am, you
#KwekeQuotes "Your life fit be the Only Bible some People dey read, How you dey live your life?"
"Your life fit be the Only Bible some People dey read, How you dey live your life?"
Everybo
#KwekeQuotes: I no dey competition with anybody, i just dey do the best wey i fit do, con do beta, pass the one wey i do yesterday.
PidginQuote: I no dey competition with anybody, i just dey do the best wey i fit do, con do beta,
#KwekeQuotes "You never too old to mek another goal or dream another dream"
"You never too old to mek another goal or dream another dream"
Everybody get purpose for this
ConversionConversion EmoticonEmoticon