₦250 Million Management Deal, ₦10 Million Cash, Brand New Car!!!, go be your own for the GCGT competition!.



Naija people where una dey!? Una most hear word!, for the ogbonge God's Children Great Talent competition, wey go shelle inside Lasgidi.


Ok, you get talent for Music, Dance, Comedy & Spoken Word!?, na your time to show say, God Die ontop your matter!

For like six years now, GCGT don mek sure say, beta God given talent, come out from Naija children, and youths from 5 – 20 years old

As e still be, GCGT, don put matter for ground, so that young Naija youth and children, go show case their talent, to mek sure say, dem Win the ogbonge awoof, wey go follow dem enter house.

Contestant go win the mek sense prize, wey go mek your mouth drop!

₦250 Million Management Deal, ₦10 Million Cash, Brand New Car!!!, go be your own...



Previous
Next Post »

Featured Video