Big Brother Africa 2011 winner, Karen Igho enter one year today!!!



Actress, model, wey con still be winner of the Big Brother Africa 2011 reality TV show, Karen Igho Rakos, dey celebrate her birthday today!.


Karen Igho Rakos, con share mek sense photo to celebrate this her day.

Karen con still launch her own hair line wey she call Octavia Exotique Hair, where dem for dey sell, beta correct and mek sense  hair extensions.

With the pictures wey she share to mark this ogbonge day, she con write.

 “Thankful for this additional year to my life. The older I get the more I listen and talk less. I wish I knew what I know now, but I’m glad I have learnt from my mistakes and now I’m much wiser.”






Previous
Next Post »

Featured Video