PidginQuote: No stop wen you don tire, stop wen you don finish.
You need to push yourself, no matter wetin shelle for your life, because you know say, where you dey go, jollification and betaness full there.
But you need to push on, no stop wen you don tire, stop wen you don finish.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
#KwekeQuotes "No just follow your dream, pursue dem"
"No just follow your dream, pursue dem"
We believe say, many of us get dream, and we dey tr
“Fuck You, You’re An Idiot, Dirty Looking Igbo Smoker” – Timaya blast Eedris from left to center Ontop Instagram.The Agberipapa 1 of Bayelsa Timaya, don para enter IG, con give rapper Eedris Abdulkareem better la
#KwekeQuotes "You never too old to mek another goal or dream another dream"
"You never too old to mek another goal or dream another dream"
Everybody get purpose for this
ConversionConversion EmoticonEmoticon