Ahmed Musa, wey be Former Super Eagles assistant captain, and Leicester city club football player, nayim Naija people put for ground discuss this morning, as im matter enter every where for social media.
As he be, this morning, UK police dem, gbag
Ahmed Musa enter their moto, for say, Ahmed, beat im fine wife, after neighbors call police come the footballer house, where im dey live, with im wife and children..
Presido of Naija Football Federation,
Amaju Pinnick, don come out dey yarn say, na lie ooo, nothing like that shelle,
Admed no beat anybody, talkless im wife.
Read wetin
Amaju Pinnick yarn ontop the matter.
"Some online reports suggesting our player, Ahmed Musa was involved in wife battering are false. I'm in touch with Ahmed Musa. Musa remains a responsible family man & player. He is also very committed to seeing that we realize our dreams of making it to Russia 2018 World Cup."
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See photos from the Actor Olumide Bakare burial wey shelle inside Ibadan today.The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ib
Ice prince share fine photo of im son Jamal graduation day.Ice prince enter Instagram con share this fine picture of him pikin Jamal Zamani graduation day.
Cristiano Ronaldo, don cross im heart say, im must deal with one German Magazine after dem claim say, im pay woman $375K, after im rape her. Cristiano Ronaldo, don vex con seriously bash one German magazine, for say dem claim say, im rape o
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
ConversionConversion EmoticonEmoticon