Former Big Brother Africa 2011 winner & BBNaija 2006 housemate,
Karen and
Ebuka, waka enter the BBNaija 2017 house today.
As he be, today na
Karen birthday, and she waka enter the house to celebrate her day with dem,
Karen yarn about, hersef, ontop how she dey handle bad mouthing matter from people, con still advice dem to dey ready ontop wetin people go yarn about dem. especially bad mouth.
She still advice dem say, mek dem use the opportunity wey dem get from BBNaija, even if dem no win the prize.
Read wetin she yarn.
"Don't let them get to you. They know you but you don't know them,".
Ebuka sef, still say mek dem dey ready ontop, questions wey dem go ask dem for interview, cause wetin dem yarn, fit turn upside down ontop their head.
Watch Video Below..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
Photos: Actress Mercy Johnson give us sexy levels, as she make sense for New Photos.Nollywood actress Mercy Johson Okojie make sense for this new photos wey DipPhotos snap, and we don
Comedian AY no fit control im happiness after dem name street afteram.Ayo Makun aka AY wey be Ace comedian, filmmaker and actor, nayim happy like say tomorow
"He is an amazing husband and father" - Thin Tall Tony wife, Audi Offiong, support her husband after im touchlight Bisola for #BBNaija2017 House.Audi Offiong, wey be wife to Big Brother Naija contestant, Thin Tall Tony wey dem evict, don come o
ConversionConversion EmoticonEmoticon