This weekend, you must get the betaness of African Designers Mall, as dem don set, to host people wey be fashion god, and people wey like every evry ontop fashion matter, for the 15:15 fashion clearance pop up, and dem go still open the ADM Projects, AW17 collection.
One beta thing inside this matter, na be say, na Free!
Gbedu go dey, and plenty chops chop go full grand, base on logistics.
E never finish oo, you go buy and buy tire, as dem go sell things between N1,500 and N15,000
Text RSVP 09082067169 to win one movie ticket for Genesis Cinemas inside Lekki!
Wetin you dey wait for!
Date: Saturday 8th and Sunday 9th April 2017
Time: 10 am daily
Venue: 237 Kofo Abayomi Victoria Island, Lagos.
Beta People wey chuck hand inside this matter na: Absolut, Exquisite Magazine, Complete Fashion, Pulse Nigeria, Genesis Cinemas, African Designers Mall, YD Agency, Stylist Curator, Black And Gold Events.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
FG don yarn say Friday 14th and Monday April 17th, go be Public Holiday.Federal Government, don yarn say, Friday April 14th and Monday April 17th, go be public holiday.
Girls eyes go fall, afte dem see this mek sense photo of Kcee.Nigerian singer, Kcee don release dope photo of im self, and this time, girls go run follow am.&nbs
KwekeO!!! Photoshop help actress Oge Okoye increase her hip and Naija people don drag her come out for social media.We don catch Oge Okoye for say she increase her yash hip with Photoshop.
As the matter be, the
#AMVCA2017: In case you miss check as celebs slay for the Red Carpet ontop the Africa Magic Viewers' Choice Awards As we dey talk, the AMVCA Award dey shelle, and plenty Celebs don dey carry awards dey go house.
ConversionConversion EmoticonEmoticon