Former Presido,
Goodluck Jonathan, don comout dey yarn say, Peoples Democratic Party (PDP) go get up again.
Jonathan still yarn say, Naija still, stand for APC back gidigba,
The former presido, yarn this one for today Thursday, April 6, for one PDP Stakeholders Meeting wey shelle for Abuja, Punch yarn.
“We shall overcome the challenges and I can assure you that the PDP will rise again,” Jonathan yarn.
Some of the PDP memebers wey show face for the meetinG na, Ekiti State Governor,
Ayo Fayose, PDP Chairman,
Ali Modu Sheriff,
Ahmed Makarfi, Deputy Senate President,
Ike Ekweremadu,
Uche Secondus, Prof.
Wale Oladipo, Dr.
Cairo Ojougboh, and Chairman for PDP Board of Trustees, Senator
Walid Jibrin.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Senate don yarn say, mek the Oga kpatakpata of Customs Hameed Ali resign as im no gree wear uniform con see dem for senate house..The Senate today, don tell the Oga kpatakpata of Customs, Hameed Ali, say mek im resign, as Oga kpa
Norway don plan to ban full-face hijab inside schools and university Norwegian government dem, for on Monday don carry wan bill say mek dem ban the full-face Musl
"Presido Buhari go win again and again" Femi Adesina.Talk talk person, to presido Buhari, Femi Adesina, yarn say, Presido Mouhammadu Buhari go win
FG don plan to submit 2018 budget give NASS for October 2017, signam enter law for December 2017.When dem dey sign the 2017 budget enter law on Monday, the acting presido Yemi Osinbajo yarn say, F
ConversionConversion EmoticonEmoticon