Pidgin News: News Agency of Nigeria (NAN), don yarn say, dem don park like 50 Naija people, enter Naija from 8 European countries, Switzerland, Germany, Sweden, Austria, Belgium, Spain, Hungary, Luxembourg.
NAN yarn say, dem land enter Murtala Muhammed International Airport (MMlA), Lagos, for about 7.36 a.m, on Thursday, April 6, for say dem commit badness wey concern immigration matter.
This one dey come after, Italian Government been deport 40 Nigerians.
people wey dem deport na 48 males and two females.
DSP
Joseph Alabi, wey be talk talk person to the Lagos Airport Police Command, confirm this one, give NAN.
Read wetin Alabi yarn..
“This morning, we received 50 Nigerians who were brought back from Europe. “We had three males from Switzerland; from Germany, we had seven males; from Sweden, we had four males, from Luxembourg, we had six males; from Austria, we had 18, comprising of 17 males and one female. “From Belgium, we had only one female; from Spain, we had five males and finally from Hungary, we had six males, which makes it a total of 50."
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Naija Army gbag two fake soldier wey wear their camouflage uniform.Two fake soldiers wey dey collect people money and dey show say na dem get power, nayim we hear say
EFCC don see about $38m, N23m and £27,000 inside one house for IkoyiEconomic and Financial Crimes Commission (EFCC) don fine another big money inside one House 1
Ex-AIT Chairman, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Iwuanyanwu, don open new party, APDAFormer Chairman for AIT and chief for PDP, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Any
First Lady Aisha Buhari don park her load, fly enter London go see her husband again.The wife of our Presido Buhari, Aisha Buhari, don carry her leg waka enter London, go see her hubby
ConversionConversion EmoticonEmoticon