Ekiti state governor, wey be
Ayo Fayose aka Peter the rock, enter AIT yesterday, where im for yarn say, people wey hit am, die, and people wey im hit, die.
As he be,
Ayo Fayose yarn this one, after APC members attack am, for im state.
Fayose, still yarn say, im no get any plan to be Naija presido, but if im turn presido, im go do beta pass APC.
Read wetin
Fayose yarn below..
"My name is Peter The Rock, you hit me, you die, I hit you, you die. They will meet me in Ekiti, they should forget about hijacking Ekiti, the power of the people is greater than those of us in power.
The people are on my side"
"I don't have ambition to be president but I can be president of Nigeria and I will perform better than they are doing"
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Presido Buhari don set to start work tomorrow Monday, March 13.As Buhari don enter Naija, after im don spend 51 days for medical vacation for UK, im go start
Senate don confirm say, Justice Walter Onnoghen, nayim go be the new Chief Justice of Naija.. Today Naija senate don confirm am say, Justice Walter Onnoghen, nayim go be the new Chie
Buhari: Read Presido full Easter yarn to Nigerians.President Muhammadu Buhari, don come out dey yarn about this ogbonge Easter jollification.
For
Presido Buhari don yarn say, im need more rest, say mek Osinbajo continue as acting presido.Presido Muhammadu Buhari, wey land for Naija today, March 10, 2017, don yarn say, im no dey hurry t
ConversionConversion EmoticonEmoticon