Barack Obama U.S presido wey go soon leave Office as the presido, don dey warn and dey drow ear give Americans dem say mek dey vote for Hillary Clinton.
Barack Obama come out dey tell the Americans say mek dem no vote for
Donald trump, say
Donald Trump go put the world inside big wahala if dem mek am presido.
With U.S election wey go soon start,
Barack Obama don start to campaign for
Hillary as many people don dey side
Donald Trump sake of the FBI probe inside Hillary emails wey dey delete.
Read wetin Presido
Barack Obama yarn for one Rally wey shele for North Carolina on Wednesday.
Read wetin him talk..
: "Our democracy is on the ballot. The fate of the world is teetering", "and you, North Carolina, are going to have to make sure that we push it in the right direction".
"I hate to put a little pressure on you but the fate of the Republic rests on your shoulders",
'Choose fairness, decency, justice and progress”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Governor Ambode change to Oliver twist ask for another two Police Area Commands for Ikorodu and Badagry Lagos State Governor, Mr. Akinwunmi Ambode on Thursday don ask for another two Police Area Commands
IPOB Oga Nnamdi Kanu don swear say im go kill former presido Olusegun Obasanjo.leader and Oga for the Indigenous People Of Biafra (IPOB), Inamdi Kanu, don yarn say, former presid
Ex-AIT Chairman, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Iwuanyanwu, don open new party, APDAFormer Chairman for AIT and chief for PDP, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Any
Abike Dabiri don advice Naija people say mek dem postpone their travel to US if dem no get beta Business there."US immigration authorities never tell us any beta reason, on why dem no collect Naija people Visa"
ConversionConversion EmoticonEmoticon