Presido Buhari don come out dey talk about the bomb wey shele for Maiduguri Today, ontop twitter
According to wetin we hear this bombing shele for inside Maiduguri today the 12th of October. Na 8 people die and 15 people injure onto this matter.
na God go help us sha....
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See photos: Presido Buhari join levels with Senate Presido, IG for police and other oga dem go pray inside Aso RockThe Senate Presido wey be Bukola Saraki, join Presido Buhari and other oga dem dem enter mosque ins
"Presido Buhari go win again and again" Femi Adesina.Talk talk person, to presido Buhari, Femi Adesina, yarn say, Presido Mouhammadu Buhari go win
‘I’ll reduce my criticism of Buhari because of Fashola,’ Governor Ayo Fayose yarnEkiti State Governor, Ayo Fayose, don yarn say, in fit stop to criticize Presido Muhammadu Buhari b
Presido Buhari don cancel im plan to waka enter Sambisa forest.Presido Muhammadu Buhari don cancel im waka, as im plan to enter former head quarter for Boko Haram
ConversionConversion EmoticonEmoticon