“Government shouldn’t involve themselves in domestic violence cases” Mercy Aigbe husband Lanre advice Government after dem release from kirikiri prison.



E never too tey wey dem release Mercy Aigbe Husband Lanre Gentry, im don come out dey advice Government.


Lanre Gentry don come out dey tell government say, mek dem chuck their mouth inside wetin concern dem, instead mek dem put head for family family fight.

Lanre yarn this one for im Instagram page, where people for bash craze from im gorimakpa head.






Previous
Next Post »

Featured Video