Jamb Just announce say, dem don release the results of candidates wey write exams on the 15th of May 2017.
Jamb send text message give some student, say dem comot 100 marks from their total marks, based on say, dem catch dem dey cheat for CCTV.
One screenshot wey dem share ontop Social Media, shows say, JAMB really comot 100 marks from the total score of the two candidate.
See the screenshot bellow.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
See Photo: IG of Police Idris Ibrahim pay Governor Ambode August visit as im enter Lagos House, Ikeja, on Thursday.Inspector General of Police, Mr. Idris Ibrahim waka enter Lagos House, Ikeja, on Thursday, August 3
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
Court don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £27,000, wey dem see for one building, give Nigerian government. Federal High court, inside lagos, don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £
ConversionConversion EmoticonEmoticon