Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for wan bar inside surulere for say im pose like woman.
The guy share pictures of how im be then and now.
"Just wanna thank God for his mercy in my life.i was nobody before 
. I almost gave up. But my God proved to me that he is still existing . I drive d latest cars
, travel to any country I want, use d most expensive phones
thank u father
🏻
🏻.i wont be shy of who I am"
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
"Presido Buhari go enter Naija before June 11" ex Abia Governor Izor Kalu yarn.Ex-Abia State Governor, wey be Orji Uzor Kalu, on Sunday, don yarn say Presido Buhari health don de
“Yankee Passport No Be Baba Blue, E No Dey Cure Frog Voice,” – Wizkid give Davido beta subtle.wizkid don give Davido one major subtle shade for twitter, wey don enter everywhere for social medi
Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole SoyinkaAs he be, Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole Soyinka again.
T
ConversionConversion EmoticonEmoticon