Borno state Police command don come out dey yarn say na like 17 persons nayim die and 34 person injure wella, ontop Bombing gbege wey Boko Haram do, inside Maiduguri, Borno state on Wednesday June 7th.
Damian Chukwu wey be the state police commissioner of Police, yarn this one give tori people for wan press conference inside Maiduguri this morning.
The police chief still yarn say, three suicide bombers die for the gbege, but dem arrest one wey still dey alive.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Nicki Minaj share picture for Instagram as she dey flow with Wizkid.Oya na, Naija to the world! Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world.
This on
See Photo: IG of Police Idris Ibrahim pay Governor Ambode August visit as im enter Lagos House, Ikeja, on Thursday.Inspector General of Police, Mr. Idris Ibrahim waka enter Lagos House, Ikeja, on Thursday, August 3
See pictures of Apostle Suleiman wife Lizzy and the pikins. Apostle Suleiman wife Lizzy and their pikins dey UK for holiday.
The man of God and im w
See photos: Presido Buhari join levels with Senate Presido, IG for police and other oga dem go pray inside Aso RockThe Senate Presido wey be Bukola Saraki, join Presido Buhari and other oga dem dem enter mosque ins
ConversionConversion EmoticonEmoticon